Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Chuddy K > Miscellaneous > Slow Slow

Chuddy K

Lyrics
Album list

Chuddy K

Slow Slow

It's Chuddy K
Slow slow
Hey, oh! oh! oh!
Hey, oh! oh! oh!

She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbo o, I dey beg her for more

Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
Wa ja mi si girl I really like wetin I dey see
E be like say I shake some Hennessey
And I know that you can see say you dey make me lose my mind
Girl if you don't mind I wanna make you be my boo, be my boo
Girl I know I go make you satisfied
Girl na you be the one wey I give all my time
And I give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and I go give you

She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbo o, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
I really don't know so much about you
Find more lyrics at ※ Mojim.com
But I know send anybody but you
I get this vacuum in my heart
Which still no one to fill but you?
Nwaoma you know I love you so much
And I wanna spend my whole life loving you
Girl na you be the one wey I give all my time
And I give all my cash
Oh girl, say na me be the one wey you go dey call maga
Ask me for cash and I go give you

She dey make me kolo, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
She dey make me fagbo o, I dey beg her for more
She dey kill me slow slow, I love you I no know
Slow slow, slow slow, slow slow, slow slow (2ce)
(baby wa o, ma ja mi laya, wad a mi lohun
Wa gbe mi saya) (2ce)