Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Rudeboy > Miscellaneous > Call Heaven

Rudeboy



Lyrics
Album list

Rudeboy

Call Heaven

Make somebody please call heaven.
Make I tell my mama say,
e don happen
eh eh.
Oh Papa, na that levels
eh ya.
Wey I promise you say,
e no go happen
if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say,
we no go misbehave
Find more lyrics at ※ Mojim.com
all man go dey concentrate
where ever you are
we no be who we are
cos if to say una dey
for everything wey dey happen today
e for be say
una go intervene
cos right now everything na pain
see your children dey misbehave
see the fans all of them dey shake