- 歌詞
- 專輯列表
Ojb Jezreel
-
If No Be God
If no be God... If no be God where I for dey Wetin I for be If no be God If no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let ur mnnning cover us
O daddy see wetin u do for me I no fit give you money U know say I be ur pickin e my daddy You see my shoki U knw say I love you plenty Abeg make you no vex for me You love make me dey para I dey para Na you dey make me dey wonder Baba God na you biko I throwey salute give you o
If no be God... If no be God where I for dey Wetin I for be If no be God If no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Let your money cover us Let ur blessing follow us Let ur grace cover us
Ijo ope re da Ijo ope mi re Yeah Today today e go bless me today I go collect my package today Shebi na wetin we talk yesterday Baba o Baba o You love make me dey para I dey para Na you dey make me dey wonder Baba God na you biko I throwey salute give you o If no be God... If no be God where I for dey Wetin I for be If no be God If no be God where I for dey Wetin I for do In the morning cover us Let your money cover us Let ur blessing follow us Let ur mnnning cover us O daddy see my shoki You see my shoki U feeling the shoki e
-
|