- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
EL
-
10 Rap Commandments
Make dem who get ears dem Make dem hear Make you chillup, relax Chale get yourself a beer Make I talk am plain plain You no for read between the lines You dey like you no dey like me chale i go free me mind First of all, nowhere cool for this industry we dey Everybody get ein hustle one or the other way Only hard work dey reward We all we dey celebrate We all feel the weather and get wet up on a rainy day And it's a shame the way people think say everybody cool plus everybody Dude, this game is a very bloody pool Competition ay3 tight For the kids to idolise But all be experience Ama mi vision ay3 bright Every song I drop I pray to the Lord Let it be heard This is not a Diss record Let me be perfectly clear This pigeon sef I dey rap GMA go come I go di last Like if I fit talk for * then everybody go fit barb Everyday underground cats dey come around studio begging For answers to their questions Or for showers of blessings Here's a lesson When I was small Was hiphop I was repping But then I had to sellout Before I started selling Cos your talent no be notin chale Talent no be shit You dey house dey hold you dick dey think say you supposed to hit Spend your whole day with some bogus niggas Drinking, smoking spliffs Make I give you a couple tips Get a pen Note this shit
First of all Get a style wey nobody see before Be original Head to toe to the flow Be the boss Set your own trends Do something make everybody conf Know say originality e no be choice E be your job
Number 2
Have a crew wey they go fit die for you Somebody wey he fit help you see what be lie, what be true Know for long, have your back forever and the vibe be cool For be a loyal type of dude Who go fit help you plan you moves
Number 3
Don't overspeed you for plan every step Its ok to make mistakes but you for learn from your regrets You go hit for just a couple seasons if you move too fast But you for move steady with your team if you want to last.
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 Number 4
They say money be the root to all evil but in the music biz money be the root to more people If you shaaaaa sef money go make you look and sound legit and the be the reason, talent e no dey the competition
Number 5
Stay humble, know the people you go rosh When the money dey appear, you for know the people you for sort Make you pect and show love to everybody you go crosh Some go hate and some go love you My paddy e no be force
Number 6
Understand, you no be normal, you be brand The way you talk, your slang, the way you post your pics for instagram, the way you walk, your shadda Know the places you for come For the brand demand Chale, all dey influence your fans
Number 7
Competition, the word be competition People act like their your friends but their currently on a mission Make you no slack Never hold back You for know where dema throats at Kill or be killed Better know that they are no match for your vocabs
Number 8
You for know Seasons come and seasons go Your rap career never be conc It gets warm and it gets cold Sometimes you for just relax Make somebody get the shine Make dem miss your ass a little then you come back redifined.
Number 9
Ok fine We all we get wonna mind But one reason why we're stars is cos we all wonna shine So we grind for the money, cars, cribs and fancy rides For the future we be blind Save some money on the side
Number 10
Baba God we he give this to me so e no be lie when I say nobody's realer than E.L We can agree if you repping BBnZ because your favourite rapper is just a pair of silicone Ds.
And that's a list of principles wey they no go teach you in school If you pay attention and apply these rules, you'll be cool Big ups to my fellow artistes when you see me don't be shy Make you holla You go see say E.L I be coolest guy Big ups to radio, tv, Internet and press support Big ups to the groupies who want chop me and my fans ofcourse Most of all Big ups to the haters Chale I dey pun Keep on hating, God dey watch you through a pair of fresh Ray Bans.
-
|