Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Sound Sultan > Miscellaneous > Bad as E Bad

Sound Sultan



Lyrics
Album list

Sound Sultan

Bad as E Bad

(Sound Sultan)

T mode on the beat
Oh no no
Hey hey
Naija ninja
Oh no no
hy hey

1 (Sound Sultan)

So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn So remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Hey na na na na (2ce)

Pass me the beef make I knack am
Making the people dey dance all over
Am loving you baby
You should be here with the champion lover
I wish you good luck like Jonathan
My people everywhere You dey
Abamburuwa
Abambukunu domhuta alafia sose

Soje
And every body wanna know who me
Them say where I come from
Oya do those things that you do
Looking fine
So many questions I dey here
Why you always combing your hair
I Say you never seen nothing yet
Seen nothing yet (2ce)

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Tinini tanana stand for the camera
Ask me for date
Abi I be calender
Looku looku looku looku looku well well (2ce)
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni prada ni ko bragado
Ah ko si bragado
Dide ko bere ko fi ara jo
Ah ko fi ara jo
Gucci ni prada ni no bragado
Ah ko si bragado
Find more lyrics at ※ Mojim.com

(Sound Sultan)

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
You dey show class e o
And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

Aint no party till we jump in it
Fine fine girls wey dey form in it
When they see us them dey loose all their form

finish
Omo dance no dey wait make the song finish
Girls dey like when we par…par…party
Eheh they calling me daddy
When we show haters more more mumsi
Eheh I rap them like mummy
So since we talking that family talk
Let's shut them out and let the family talk
Naija ninjas my family good
Them wan break us mehn
How many stones
Too many kings abeg how many thrones
Only one karma
Abeg how many thrones
We stand up (2ce)
Only one karma
Abeg how many throne

See e bad as e bad e o
Everything wey we dey do we dey show class
We dey show class e o
And good as e be…
Some people like to dey do like them know pass
But na them low pass o

5 (Sound Sultan)

Say am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na (2ce)
Said am loving the beefing
Am loving the beefing
The feeling the beefing is giving me
Oh na na na na (2ce)
Sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn sho remember lojosi
We no get money for pocket
Now we get money like Dokpesi
We be landlord for petesi
Ehn for petesi
Indomix
For petesi
Ehn for petesi
Awa landlord petesi
Ehn…