Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Shatta Wale( Charles Nii Armah Mensah Jnr. ) > Miscellaneous > Maxwell Adam Mahama (Justice for Mahama)

Shatta Wale( Charles Nii Armah Mensah Jnr. )



Lyrics
Album list
Singer Intro

Shatta Wale( Charles Nii Armah Mensah Jnr. )

Maxwell Adam Mahama (Justice for Mahama)

Yoh Ghana every soldier
I think we are to fight for justice for Maxwell Adam Mahama
E dey pain me oo
Sey dis things dey happen oo
Ghana where is your love (where is your love)

One day born one day gone
I dey kai sey I dey sing this song
You for know say me I be strong
Ghana something is wrong
How come my paddy how come
How come them burn this man
If you get love in your heart you no go do this
Some people wicked too wicked
How come you no dey show pity
You say you dey go come now
The next thing I hear sey you gone

So sad yerrh
Your death be too bad yerrh
I know we are going to miss you oo
But we go dey fight for your justice
Oh oh
Maxwell Adam Mahama
We truly sorry ooo
Ghana is really sorry oo

Oh oh Maxwell Adam Mahama
Tona am3ka fe bu33
Nyomo k3 am3he kia m3
I wish I dey there when dem start this
I wish I go feel stop when them start this
But nobody dey there
Nobody dey there
Ooh
Ghana we for get wise ooo
We for stop this I hear sey
Otherwise one day we go loose our lives
Find more lyrics at ※ Mojim.com
From these things o
Oh oh somebody pikin o
When dem do am this oo
God punish all the people wey dem do these things oo
The thing touch my heart bro
I no dey feel
I no dey feel watch

I hear sey you call call
But nobody dey there to save you bro

Oh oh Maxwell Adam Mahama
We truly sorry oo
Ghana is really sorry oo

Oh oh Maxwell Adam Mahama
Tona am3ka fe bu33
Nyomo k3 am3he kia m3

Oh oh Maxwell Adam Mahama
We truly sorry oo
Ghana is really sorry oo
Oh oh Maxwell Adam Mahama
Tona am3ka fe bu33
Nyomo k3 am3he kia m3
I just wanna send a message to the family of Maxwell Adam Mahama
The wife, the kids, also i wanna send a message to all the soldiers who have supported Maxwell all these years
Ghana I just wanna say let's love ourselves
We don't need this in our country
You know
To all the people that watched him die
I pray the Lord dispute you one by one
You will never go unpunished
I pray
Love everybody